Angela Okorie has spoken again, posting a series of statements where she appeared to take jabs at both Regina Daniels and Mercy Johnson.
In her first post, she brushed off calls from fans to continue the back-and-forth with Regina:
“All this people saying I should reply, I no fit abeg, e just be like say me and my pikin Dey quarrel. Abeg make una rest. Regi is a baby and I won’t go that lane of dragging her. Common, she is a baby. I don’t feel right replying someone I once called my child. God forbid. Bye pls.”
She then returned with another post, suggesting the entire drama was over Regina’s husband:
“Becos of your ancestors husband smell you won drag me make we follow you Dey hear the smell. Na lie. Na only you marry the smell, na only you go enjoy am. Go rest 😂🤣🤣”
In a third post, she referenced a past allegation involving Mercy Johnson:
“Una Dey forget say MJ marry person husband? The woman came out and was shouting ‘tell MJ to leave my husband alone’, Nigerians una Dey forget things o 🤣🤣🤣🤣. Dat woman called my attention. Hmm make una leave me o, I no won talk. Make una rest o. Hmm I won sleep na. Chaiii 💔🥲🥲🥲”
View post below…


